Rema – Egungun (Lyrics)

Admin Avatar

Posted by Okere-David XclusiveTrack

Egungun Lyrics by Rema

Rema – Egungun (Lyrics)

Join Our Telegram Group

On Rema’s new album HEIS, the ninth track titled Egungun showcases his unique musical style and evocative lyrics. Egungun was a collaborative effort, with Rema, Alex Lustig, and London working together as co-producers.

Intro

Another banger

 

Pre-Chorus

Don’t call my phone if it’s not ’bout the money oh, the money oh

I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh

South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later

And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?

 

Chorus

Normal level, una know me

Wahala boy gon, gon, egungun

I no come here mukulu, look at you

Can’t catch me sleeping, egungun

Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu

Shebi na hide and seek?

Money cover my face, egungun, egungun

Verse 1

E mi ni dollar еarner, ope oh

E mi ni water bеnder, diamond all over me oh

Tinuke, she dey dance to my gbedu oh, pawon

Ejanla oil full my dada ooh, dada oh

No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala

Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am

I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh

Half wey you pay, fit carry many artist, except Rema o

 

Chorus

Normal level, una know me

Wahala boy gon, gon, egungun

I no come here mukulu, look at you

Can’t catch me sleeping, egungun

Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu

Shebi na hide and seek?

Money cover my face, egungun, egungun

 

Bridge

Hey ebelebe-belebe-bebe (Ebelebe)

Ah, who be that girl wey dey shake ikebe? (Call am, make we for dey)

Call am, make we for dey

Big nyash, she kon get K-K-K-K, eweleke

50K dollars, use am spray, no lele

 

Pre-Chorus

Don’t call my phone if it’s not ’bout the money oh, the money oh

I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh

South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later

And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?

 

Chorus

Normal level, una know me

Wahala boy gon, gon, egungun

I no come here mukulu, look at you

Can’t catch me sleeping, egungun

Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu

Shebi na hide and seek?

Money cover my face, egungun, egungun

 

Outro

Shebi na hide and seek?

Money cover my face, egungun, egungun

Do you find XclusiveTrack useful?

Click here to give us a five-star rating!

0 comments on "Rema – Egungun (Lyrics)"

No comments yet. Be the first to comment!

Leave a Reply

Burna Boy – Update
1
ODUMODUBLVCK – PITY THIS BOY ft. Victony
2
Tml Vibez – Paper ft. Dj 4kerty & Young Jonn
3
Mayorkun – Innocent ft. Fireboy DML
4
Bella Shmurda – Shalaye
5
Kcee – Netfliss
6
Phyno – Sweet Karma ft. Johnny Drille
7
Phyno – Back Outside ft. Cheque
8
Phyno – Time Of My Life ft. ArrDee
9
CKay – In My Bed
10