Spyro Feat. Phyno by Shutdown Lyrics

Admin Avatar

Posted by Charles Nice XclusiveTrack

Spyro Feat. Phyno by Shutdown Lyrics

Spyro Feat. Phyno by Shutdown Lyrics

Join Our Telegram Group

Phenomenal Nigerian sensational singer and song composer Spyro has recently unlocked the lyrical version of his jaw-dropping tune tagged ‘ Shutdown Lyrics.”

 

To make it a bang, he united with the successful gifted Nigerian rap sensation, composer, and singer Phyno who did justice to the music.

 

Lyrics:

Intro: Spyro

Dollar for my hand

Diamond for my wrist

Prada on my feet

Steady rocking Louis V

Every time I pull up with my gees

Oh my God you don shut it down

 

Verse 1: Spyro

As a kid,

Mama tell me I be star boy

Prophet tell am say

Ogo yen loud gaan

So I think say e go easy but

Oju eni ma la

(Oju eni ma la)

Ari Iyonu

When I enter industry

Like gbangan gbangan break is over

Me I think say I go blow e don dey ginger

‘Cause everywhere I go they tell me say I too sabi

Why I never blow,

Me sef I no sabi

So I shout Holy Ghost!

Save my soul,

Give me lamba make I blow

See me so, my mates don go

This December I want to show

 

Bridge

I don blow now dem sabi

What will be don surely be

Aye o fe anybody

Cause it don surely sure for meChorus

Cause I get dollar for my hand

Diamond for my wrist

Prada on my feet

Steady rocking Louis V

Anytime I pull up with my gees

Oh my God we don shit it down

Dollar for my hand

Diamond for my wrist

Prada on my feet

Steady rocking Louis V

Anytime I pull up with my gees

Oh my God we don shit it down

 

Verse 2: Phyno

Ehh ehh shut it down

I came from nothing to something

Pray to God, make my time olu ohh

I want to feel among

Eziekwu kan ne ku oh

So I face my fears, it brought down sweat and tears

Nobody answer me

E be like say nobody care

Ahh

Mpane melo ka, I’m now a biggie man

From rags to riches now

E be like cinema

I’m up like ceiling fan

The boy is chilling now

Show them God no be man

I’m the biggest fish in town

 

Hook

Yeah, the biggest fish in town

Eburu mo zabre mbazo

Okele lesi fi wo la no

Ghetto boy nesi ni pako

Yeah

Ifini fe jamor

Coma koso chukwu plano

Mebe fe like nwaya yawa

No wahala for my side

By the morla oleko fa when I take get the mic

Bank alert, money no fit fall my hand

New currency, wey emergency

Call the boy on time

Call the boy on time

 

Chorus

I get Dollar for my hand

Diamond for my wrist

Prada on my feet

Steady rocking Louis V

Anytime I pull up with my gees

Oh my God we don shit it down

Dollar for my hand

Diamond for my wrist

Prada on my feet

Steady rocking Louis V

Anytime I pull up with my gees

Gees, Jesus you don shut it down

 

Outro

Dollar for my hand

Diamond for my wrist

Everytime I shut down when I pull up with my gees

Prada on my feet

Steady rocking Louis V

Everywhere we enter

We know demma know

Do you find XclusiveTrack useful?

Click here to give us a five-star rating!

0 comments on "Spyro Feat. Phyno by Shutdown Lyrics"

No comments yet. Be the first to comment!

Leave a Reply

Davido – Funds ft. ODUMODUBLVCK & Chike
1
Davido – Awuke ft. YG Marley
2
Davido – Be There Still
3
Kizz Daniel – Al-Jannah ft. ODUMODUBLVCK & Bella Shmurda
4
Kizz Daniel – Secure ft. Zlatan
5
Kizz Daniel – Titi ft. FOLA
6
Burna Boy – TaTaTa ft. Travis Scott
7
Zinoleesky – Abanikanda ft. Naira Marley
8
Zinoleesky – Most Wanted
9
Zinoleesky – GIFTED
10