War Machine Lyrics by Rema Ft Odumodublvck

Admin Avatar

Posted by Charles Nice XclusiveTrack

War Machine Lyrics by Rema Ft Odumodublvck

War Machine Lyrics by Rema Ft Odumodublvck

Join Our Telegram Group

Featuring Odumudublvck War Machine is the eighth track on Rema’s new album, HEIS, read the song’s lyrics below.

Rema & Odumodublvck – War Machine Lyrics

 

Intro: Rema

Another banger

 

Verse 1: Rema

“Kor-kor-kor,” Rema na you be that? (Na me)

I don come again with another one, oshey

Wahala, I like wahala

Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala?

Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo?

Who I go pin for corner put am for choke hold?

Try me, make I for give you spanking like okpo

E don tey since I tell una say I be commando

Who be you?

I no come here Miamanau, mhm

Drive them crazy like kabu-kabu, mhm

Always come first like my name na Abu, mhm

 

Chorus: Rema

Give them, mm-mm-mm

Another one, mm-mm-mm

I dey pepper dеm, mm-mm-mm

E dey pain dem, mm-mm-mm

Bridge: Odumodublvck

Brrt

Raise am, raisе am, raise am, raise am

Raise am, raise am, raise am, raise am

Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life

Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters

G.E. Records, you get me? Odumodublvck

Ayy, NATIVE (Ahh)

 

Verse 2: Odumodublvck

Look at my eliminations

Anenih, focus on their blood, I am not done

Dem no get NEPA, na my light demma feed on

Remy the tip is all you put, she dey give up

Oya, choke am like hiccup

Foul play, red card, referee no fit book us

Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo

Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa

Hulabalu, can you?

Subdue, bend am, she dey call me Shallipopi (I—)

Confuse, confuse

I dey load gun like I’m paranoid

From Lagos, I fire, e reach Illinois

Jiggy boy, I go pull up in expensive toy

Like Burna Boy, okala madu, okala muo

 

Pre-Chorus: Rema & Odumodublvck

Who dey, who dey, who be you? (Okala muo)

I no come here Miamanau, mhm (Ayy)

Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh)

Always come first like my name na Abu, mhm

 

Chorus: Rema & Odumodublvck

Give them, mm-mm-mm (Ahh)

Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt)

I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh)

E dey pain dem, mm-mm-mm

Omo, I go give them, mm-mm-mm

Another one, mm-mm-mm (Grrt)

I dey pepper dem, mm-mm-mm

E dey pain dem, mm-mm-mm

 

Outro: Odumodublvck

Remy boy

Kala

Do you find XclusiveTrack useful?

Click here to give us a five-star rating!

0 comments on "War Machine Lyrics by Rema Ft Odumodublvck"

No comments yet. Be the first to comment!

Leave a Reply

Davido – Funds ft. ODUMODUBLVCK & Chike
1
Davido – Awuke ft. YG Marley
2
Davido – Be There Still
3
Kizz Daniel – Al-Jannah ft. ODUMODUBLVCK & Bella Shmurda
4
Kizz Daniel – Secure ft. Zlatan
5
Kizz Daniel – Titi ft. FOLA
6
Burna Boy – TaTaTa ft. Travis Scott
7
Zinoleesky – Abanikanda ft. Naira Marley
8
Zinoleesky – Most Wanted
9
Zinoleesky – GIFTED
10